Thursday 14 September 2017

Mr Eazi Dey On Fire As Em LinkedIn profile reveal Say Em Just Be intern For the company Em claim pay am $6k per month

Singer Mr Eazi reveal yesterday say em quit lucrative oil and gas job for Port Harcourt wey dey pay am $6,000 per month to go into music. Em yarn; "After I came back from Ghana, I
got a job in oil and gas in Port Harcourt that paid about six thousand dollars per month but I quit because I was not finding fulfillment in it. I mean it was the same thing everyday, the same routine over and over again."
Eazi, wey em real name na Oluwatosin Oluwole Ajibade,share  throwback foto of himself for  the company, via IG today and em write:
But trust Nigerians na! We no dey carry Last as dem dig and discover say em LinkedIn professional profile state say em work there for just 6 months as intern. Erm, Abeg DEm Dey Pay interns 6k dollars?

No comments:

Post a Comment